Plenti pipo no believe say Sisi Oyibo sabi speak Pidgin becos she be French-Lebanese. But she prove dem wrong as confam pesin wey grow up for Nigeria. Sisi Oyibo tell BBC News Pidgin for exclusive ...